transcript stringlengths 30 4.32k | audio_id stringlengths 23 34 | speaker_id stringclasses 683
values | gender stringclasses 2
values | age_group stringclasses 4
values | education stringclasses 3
values | domain stringclasses 4
values | type stringclasses 2
values | split stringclasses 1
value | language stringclasses 1
value | audio_path audioduration (s) 1.07 273 |
|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|
public school dey provide real life diversity especially when students fit meet oda students from oda places | pcm_f_PECS1F18_ev_spontaneous_398 | PECS1F18 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
we dey trim okra wellwell with better shears wey sharp | pcm_m_PAGT1M10_ag_spontaneous_080 | PAGT1M10 | male | 15-29 | Tertiary | AG | spontaneous | train | pcm | |
smart farming dey show where farm input dey do well weybring better profit. | pcm_f_PAGT2F18_ag_spontaneous_560 | PAGT2F18 | female | 30-45 | Tertiary | AG | spontaneous | train | pcm | |
kandahar doctors bin diagnose bacterial infection and prescribe vaccine for her | pcm_m_PECT2M99_ev_spontaneous_438 | PECT2M99 | male | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
[um] i hapi sey our company don dey give workers training every week | pcm_m_PECT1M55_ev_spontaneous_268 | PECT1M55 | male | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
if pipo celebrate wetin make dem different e dey reduce wahala for di area | pcm_f_PECT2F69_ev_spontaneous_087 | PECT2F69 | female | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
to pack fish for strong strong container no dey allow am spoil and e dey make first time customers happy with us | pcm_f_PAGT2F43_ag_spontaneous_532 | PAGT2F43 | female | 30-45 | Tertiary | AG | spontaneous | train | pcm | |
we don shift the [um] time go front sake of say people dey come [um] from different locations | pcm_f_PECT1F29_ev_spontaneous_375 | PECT1F29 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
bank for dey encourage online banking make pipu no dey full for inside bank | pcm_m_PECT1M57_ev_spontaneous_120 | PECT1M57 | male | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
you dey find it hard to wake up in di morning | pcm_m_PECT1M28_ev_spontaneous_041 | PECT1M28 | male | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
pipo dey pass thru pain [um] so try dey mek dem hapi [um] even [um] if na small | pcm_f_PECT2F61_ev_spontaneous_444 | PECT2F61 | female | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
carney take style use di us president take yab take yab | pcm_f_PECT1F117_ev_spontaneous_236 | PECT1F117 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
fr njoroge say di cardinal electors bin dey look for candidate wey go serve di universal church best irrespective of im nationality or race | pcm_f_PECT2F79_ev_spontaneous_189 | PECT2F79 | female | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
anything i sabi do i no fit wait for pesin to beg me before i do am. | pcm_f_PECS1F9_ev_spontaneous_560 | PECS1F9 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
e then go on to arrange di kontri first eva goal for di finals against bulgaria. | pcm_f_PECT2F27_ev_spontaneous_355 | PECT2F27 | female | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
wetin be di meaning of life you get any thing to say? | pcm_m_PECT1M46_ev_spontaneous_551 | PECT1M46 | male | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
pipo wey dey live for poorer kontris dey expected to suffer di most sake of say dem no get plenti resources to adapt | pcm_f_PECT1F109_ev_spontaneous_429 | PECT1F109 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
ween dem ask am why e lie e tell officers say i no suppose to according to court papers | pcm_f_PECT1F148_ev_spontaneous_392 | PECT1F148 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
wetin you know about di impact of small acts of kindness on di environment? | pcm_m_PECT2M34_ev_spontaneous_046 | PECT2M34 | male | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
only one young couple go do court marriage traditional marriage church marriage and odas wey dey at dia disposal | pcm_f_PECT2F60_ev_spontaneous_335 | PECT2F60 | female | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
Planting potatoes. Potato na one crop wey be sey everybody for Naija dem love am. Why becos e dey very easy to prepare. You fit use am take do porridge, you fit use am take do fry potato, you fit use take do chips. So pipo for Naija like am and dat is why farmers self dem dey still dey plant am so dat dem go fit use ta... | pcm_f_266_ag_spontaneous_047 | pcm_f_266 | female | 15-29 | Tertiary | AG | spontaneous | train | pcm | |
you don ever experience [um] di challenge [um] of adjusting to di new [um] family dynamics | pcm_m_PECT2M77_ev_spontaneous_133 | PECT2M77 | male | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
due to unprecedented traffic to di nnpc ltd | pcm_f_PECT1F151_ev_spontaneous_122 | PECT1F151 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
you fit tell me how [um] much [um] be your savings for that vacation [um] plan | pcm_f_PECT1F128_ev_spontaneous_133 | PECT1F128 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
environment wey di economy de [um] harsh fit make pipo [um] comot go [um] another country | pcm_m_PECT1M1_ev_spontaneous_507 | PECT1M1 | male | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
e think say students [um] dey do expo because [um] dem dey see others do am without [um] any wahala or punishment. | pcm_m_PECT2M11_ev_spontaneous_588 | PECT2M11 | male | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
dem dem no dey pack dry leaf comot from farm corner na sign say our papa dem spirit dey look how harvest dey go. | pcm_f_PAGT2F21_ag_spontaneous_071 | PAGT2F21 | female | 30-45 | Tertiary | AG | spontaneous | train | pcm | |
my aunt dey [um] sing to yam mound [um] as she dey plant one one seed small small. [um] | pcm_m_PAGT2M8_ag_spontaneous_313 | PAGT2M8 | male | 30-45 | Tertiary | AG | spontaneous | train | pcm | |
Na for morning devotion I dey ask God for guidance for di day. | pcm_f_PT2F1_ev_read_420 | PT2F1 | female | 30-45 | Tertiary | EV | read | train | pcm | |
i dey notice say small shut eye dey help anytime were i dey set my body for new work waka | pcm_f_PECT1F134_ev_spontaneous_188 | PECT1F134 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
plenty families dey save better money when dem begin buy foodstuff for wholesale places | pcm_m_PBUS1M1_bu_spontaneous_235 | PBUS1M1 | male | 15-29 | Secondary | BU | spontaneous | train | pcm | |
Wen my pikin fall from bicycle, I carry am go clinic quick-quick. | pcm_f_PP1F1_ev_read_219 | PP1F1 | female | 15-29 | Primary | EV | read | train | pcm | |
to really know wetin patient believe fit help better talk dey and trust go grow. | pcm_f_PHTT2F11_he_spontaneous_048 | PHTT2F11 | female | 30-45 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm | |
farm waka wey pipu dey come do dey help keep our culture strong and e dey support village life. | pcm_f_PAGT2F6_ag_spontaneous_231 | PAGT2F6 | female | 30-45 | Tertiary | AG | spontaneous | train | pcm | |
[um] but e also say members of di nowdefunct democraticled house of representatives committee wey investigate am suppose go to jail | pcm_f_PECT1F190_ev_spontaneous_206 | PECT1F190 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
just three months wey president emmanuel macron appoint am di mps vote in support of di motion against barnier | pcm_f_PECT1F190_ev_spontaneous_391 | PECT1F190 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
i been make sure to ask about how pipo dey take react to outbreak when i go hospital | pcm_f_PHTT2F7_he_spontaneous_523 | PHTT2F7 | female | 30-45 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm | |
to set boundaries and give guidance dey hep loved ones to learn self-sufficiency small small. | pcm_f_PBUT2F1_bu_spontaneous_532 | PBUT2F1 | female | 30-45 | Tertiary | BU | spontaneous | train | pcm | |
if you understand wetin patient believe e go help make communication and trust strong | pcm_f_PHTT1F62_he_spontaneous_291 | PHTT1F62 | female | 15-29 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm | |
but no be only temporary residents dem go reduce as oga miller add say we gatz to reduce permanent residency by over twenty | pcm_m_PECT1M147_ev_spontaneous_019 | PECT1M147 | male | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
when i dey [um] in a hurry i dey [um] take quick breakfast like toast breakfast like toast [um] and tea | pcm_m_PECT1M34_ev_spontaneous_145 | PECT1M34 | male | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
dat live concert sweet me die as i see my favourite artist | pcm_m_PECS1M11_ev_spontaneous_464 | PECS1M11 | male | 15-29 | Secondary | EV | spontaneous | train | pcm | |
you go take time resin your choices resin your choices o make you dey sure. | pcm_f_PECT2F70_ev_spontaneous_484 | PECT2F70 | female | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
dem advise children to use tools wey dem disinfect to dey fine and dodge to to complicate matter | pcm_m_PHTT2M10_he_spontaneous_552 | PHTT2M10 | male | 30-45 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm | |
and im family security but dat no happun | pcm_f_PECT1F153_ev_spontaneous_200 | PECT1F153 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
di monthly nepa bills dey [um] include light water and [um] gas [um] expenses. | pcm_m_PBUS2M3_bu_spontaneous_586 | PBUS2M3 | male | 30-45 | Secondary | BU | spontaneous | train | pcm | |
in fact di [um] foundation stone of [um] di golden temple at amritsar di most holy place for di sikh world dem lay am on diwali for1577. | pcm_f_PECT1F31_ev_spontaneous_169 | PECT1F31 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
dey guided by di principles of sacrifice love and charity | pcm_f_PECT2F81_ev_spontaneous_038 | PECT2F81 | female | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
If na wedding you dey at ten d, try wear di cloth wey fit di event | pcm_m_PT3M1_ev_read_488 | PT3M1 | male | 46-60 | Tertiary | EV | read | train | pcm | |
to understand wetin patient believe truetrue fit help make communication | pcm_f_PHTT1F66_he_spontaneous_269 | PHTT1F66 | female | 15-29 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm | |
no law dey wey dey wey stop pesin wey dem recall from recontesting | pcm_f_PECT2F51_ev_spontaneous_037 | PECT2F51 | female | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
we no too dey take dis complementary feeding feeding mata serious o until we see how e affect our neighbors dem. | pcm_f_PHTT2F20_he_spontaneous_070 | PHTT2F20 | female | 30-45 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm | |
dem dey classed as critically endangered for di international union for conservation of nature's red list. | pcm_f_PECT1F52_ev_spontaneous_042 | PECT1F52 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
If you dey celebrate with pipo wey you love e dey bring connection | pcm_m_PM4M1_ev_read_372 | PM4M1 | male | 46-60 | Tertiary | EV | read | train | pcm | |
me and my friend dey like do everything together everyday | pcm_f_PECT1F2_ev_spontaneous_029 | PECT1F2 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
forty-nine christy ucheibe of nigeria clear one goal threat from brazil | pcm_f_PECT2F58_ev_spontaneous_145 | PECT2F58 | female | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
everyday i dey always set set aside one hour wey i go use relax alone. | pcm_m_PECT1M14_ev_spontaneous_106 | PECT1M14 | male | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
practice about how to take manage serious heat go dey inside training wey go dey happen now for all pipo wey dey work for farm | pcm_f_PAGT2F44_ag_spontaneous_532 | PAGT2F44 | female | 30-45 | Tertiary | AG | spontaneous | train | pcm | |
I carry my pet go park to have [?] small fun yesterday [um] | pcm_m_PECT2M24_ev_spontaneous_472 | PECT2M24 | male | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
sometimes i dey ask myself if to follow protocol too tight no dey slow me down for work today. | pcm_f_PECT1F21_ev_spontaneous_550 | PECT1F21 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
no clinic near dem dey make health matter bad for where help no too dey you sabi | pcm_f_PHTT1F37_he_spontaneous_456 | PHTT1F37 | female | 15-29 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm | |
shey you know some pipo dey put mind for hospital dem medicine and wetin dem trust to take eh make their body well. | pcm_f_PHTT1F17_he_spontaneous_196 | PHTT1F17 | female | 15-29 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm | |
i ask for feedback make i see how i see how i fit support make our bond go front | pcm_f_PECS1F72_ev_spontaneous_389 | PECS1F72 | female | 15-29 | Secondary | EV | spontaneous | train | pcm | |
leafy veg dey improve milk na improve milk na local food get power. | pcm_f_PHTT1F39_he_spontaneous_345 | PHTT1F39 | female | 15-29 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm | |
dis election dey come for time wen di kontri dey face dia worst economic worst economic crisis | pcm_f_PECT1F139_ev_spontaneous_325 | PECT1F139 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
first tin na to na to find out wetin dey happen around you. | pcm_m_PECT2M63_ev_spontaneous_354 | PECT2M63 | male | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
i dey waka go work now to save money and dodge transport price wey don rise | pcm_f_PECT1F162_ev_spontaneous_271 | PECT1F162 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
If light no stable, make we talk how we go fit reach electricity office. | pcm_f_PECS1F44_ev_spontaneous_045 | PECS1F44 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
if you put natural leaf and grass from farm for ground e go make water stay con make ground soft to comot bush sharp sharp. | pcm_m_PAGT1M11_ag_spontaneous_277 | PAGT1M11 | male | 15-29 | Tertiary | AG | spontaneous | train | pcm | |
e go back to nature to find peace to find peace and clarity when life tough | pcm_m_PECT1M84_ev_spontaneous_014 | PECT1M84 | male | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
i say make i use pos pay na so dem collect my moni two times | pcm_f_PECT2F77_ev_spontaneous_388 | PECT2F77 | female | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
always de check under de space floors for dirty wey de keep | pcm_f_PAGS1F7_ag_spontaneous_125 | PAGS1F7 | female | 15-29 | Secondary | AG | spontaneous | train | pcm | |
i bin dey hope say we go get along very well i like you . | pcm_m_PECT2M29_ev_spontaneous_421 | PECT2M29 | male | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
If local vendor dey di area, person fit support di vendor by making purchase | pcm_m_PT1M1_ev_read_562 | PT1M1 | male | 15-29 | Tertiary | EV | read | train | pcm | |
we dey use cement sack for down [um] of wheelbarrow so fruit no go spoil [um] | pcm_m_PAGT1M64_ag_spontaneous_356 | PAGT1M64 | male | 15-29 | Tertiary | AG | spontaneous | train | pcm | |
to check price online before you buy dey very important if you wan catch better deal for everyday house things | pcm_m_PBUT1M15_bu_spontaneous_091 | PBUT1M15 | male | 15-29 | Tertiary | BU | spontaneous | train | pcm | |
if e sign dis sign dis matches go be | pcm_f_PECT2F57_ev_spontaneous_529 | PECT2F57 | female | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
community support for [um] mental health na something wey we suppose learn about no [um] matter [um] our age at all | pcm_f_PHTT2F9_he_spontaneous_462 | PHTT2F9 | female | 30-45 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm | |
you fit tell your nebor your personal life e go use am against you | pcm_m_PECT1M33_ev_spontaneous_281 | PECT1M33 | male | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
di goment dey goment dey dey veri careful to manage di situation as di lost of job by pipo go affect some states too e tok | pcm_f_PECT2F57_ev_spontaneous_478 | PECT2F57 | female | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
true true pipo no dey talk about an ten atal care the way i expect as e dey very important | pcm_m_PHTT1M15_he_spontaneous_419 | PHTT1M15 | male | 15-29 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm | |
religious leaders influence plenti for politics because pipol trust dia advice and guidance | pcm_f_PECT2F77_ev_spontaneous_356 | PECT2F77 | female | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
na high priest dey fire holy prayers for farm to bless di soil make e born plenty. | pcm_f_PAGT1F11_ag_spontaneous_088 | PAGT1F11 | female | 15-29 | Tertiary | AG | spontaneous | train | pcm | |
talking about reproductive health fit be part of public policy to help guide people well | pcm_f_PHTT1F65_he_spontaneous_356 | PHTT1F65 | female | 15-29 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm | |
e get di kind love wey go make you get compassion for pipo wey no get moni | pcm_f_PECT1F55_ev_spontaneous_049 | PECT1F55 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
i dey [um] think say we should [um] be more supportive of each odas goals and dreams wetin you think | pcm_m_PECT1M34_ev_spontaneous_262 | PECT1M34 | male | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
no be every patient dey believe di same way wey healing suppose happen and no cap e still dey okay | pcm_f_PHTT1F30_he_spontaneous_568 | PHTT1F30 | female | 15-29 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm | |
To teach, share knowledge wey you get na beta way to support community | pcm_f_PS1F3_ev_read_287 | PS1F3 | female | 15-29 | Secondary | EV | read | train | pcm | |
e shock [um] me sey my me sey my family dey [um] wait make i fix my wedding dis [um] year | pcm_f_PECT1F36_ev_spontaneous_457 | PECT1F36 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
hear different pipo story no just dey talk but also take time hear pipo side | pcm_m_PECT2M4_ev_spontaneous_017 | PECT2M4 | male | 30-45 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
na online video [um] and farming [um] lessons teach me how to read all those digital field data | pcm_m_PAGT2M37_ag_spontaneous_292 | PAGT2M37 | male | 30-45 | Tertiary | AG | spontaneous | train | pcm | |
Managing stress na way whereby we pipu fit dey battle with many tins wey dey disturb us, many tins wey dey disturb our mind, wey dey make us dey feel ten sion, worry, an e no con make our body dey balance. Everybody get times wey dey wey wey something dey stress am oh. E fit be children, e fit be school, e fit be e mo... | pcm_m_1458_he_spontaneous_008 | pcm_m_1458 | male | 15-29 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm | |
respect da follow for hospital work | pcm_m_PHTT1M8_he_spontaneous_043 | PHTT1M8 | male | 15-29 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm | |
e dey support di tiny living [um] things for soil wey dey make soil healthy | pcm_m_PAGT2M43_ag_spontaneous_319 | PAGT2M43 | male | 30-45 | Tertiary | AG | spontaneous | train | pcm | |
i learn how to fly drone from youtube farming lessons dem lessons dem na there i start. | pcm_f_PAGT1F14_ag_spontaneous_462 | PAGT1F14 | female | 15-29 | Tertiary | AG | spontaneous | train | pcm | |
di largest funeral celebration for carter dey take place for di washington [?] national cathedral. national cathedral. | pcm_f_PECT1F19_ev_spontaneous_423 | PECT1F19 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
e say e say some of dem don allow antisemitism for dia campus and discriminatory admissions policies | pcm_f_PECT1F113_ev_spontaneous_167 | PECT1F113 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
that talk wey i get push me make i face today wahala with open mind. | pcm_f_PECT1F28_ev_spontaneous_126 | PECT1F28 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
e no mata where you come from we be brodas and sistas. | pcm_f_PECS1F46_ev_spontaneous_243 | PECS1F46 | female | 15-29 | Tertiary | EV | spontaneous | train | pcm | |
to brush my teeth with full mind don make my mornings calm wella | pcm_f_PHTT1F50_he_spontaneous_183 | PHTT1F50 | female | 15-29 | Tertiary | HE | spontaneous | train | pcm |
End of preview. Expand in Data Studio
README.md exists but content is empty.
- Downloads last month
- 30