Dataset Viewer
Auto-converted to Parquet Duplicate
record_id
stringlengths
10
10
source_lang
stringclasses
1 value
source_text
stringlengths
4
302
source_text_normalized
stringlengths
4
302
english_translation
stringlengths
2
320
verified
bool
1 class
source
stringclasses
1 value
source_url
stringclasses
0 values
created_at
stringdate
2026-08-29 00:00:00
2026-09-22 00:00:00
PCM-000001
pcm
Pdgin
Pdgin
English
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000002
pcm
How you de
How you de
Hi
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000003
pcm
Dis one na letter wey my friend send me.
Dis one na letter wey my friend send me.
Here’s a letter from my friend
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000004
pcm
Dem dey come today for sure
Dem dey come today for sure
Certainly, They are arriving today
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000005
pcm
Her daughter pikin dey come with her too?
Her daughter pikin dey come with her too?
Is her daughter coming with her?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000006
pcm
But na her husband like to stay home pass
But na her husband like to stay home pass
But her husband prefers to stay at home
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000007
pcm
E no like to travel
E no like to travel
He doesn’t like to travel
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000008
pcm
She like to travel wit her daughter pikin
She like to travel wit her daughter pikin
No, that’s not important
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000009
pcm
Dem arrive around 9:20 by car
Dem arrive around 9:20 by car
They arrived at 9:20 by car
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000010
pcm
Dem go stay for 2 days
Dem go stay for 2 days
They are staying for 2 days
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000011
pcm
Your husband dey house?
Your husband dey house?
Is your husband at home?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000012
pcm
I like make I de travel
I like make I de travel
I love to travel
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000013
pcm
Una friend dey come wit her own friend too?
Una friend dey come wit her own friend too?
Is your friend coming with her friend too?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000014
pcm
I fit invite una both?
I fit invite una both?
Can I invite you both?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000015
pcm
Make I invite una two for cinema?
Make I invite una two for cinema?
Can I invite you both to the cinema?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000016
pcm
Invite una two go cinema.
Invite una two go cinema.
Invite you both to the cinema
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000017
pcm
You fit follow me go drama theatre?
You fit follow me go drama theatre?
You go to cinema often
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000018
pcm
We fit go drama theatre by 9 o’clock.
We fit go drama theatre by 9 o’clock.
Patty is staying until Sunday morning
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000019
pcm
Here na letter from my friend.
Here na letter from my friend.
Here’s a letter from my friend
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000020
pcm
You be beta person
You be beta person
That’s kind of you
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000021
pcm
Oh, You na beta person
Oh, You na beta person
Oh, that’s nice of you
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000022
pcm
But I for like go to cinema.
But I for like go to cinema.
But I will prefer to go to the cinema
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000023
pcm
What time bi de cinema?
What time bi de cinema?
What time is the cinema?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000024
pcm
Okay, cinema go start by 8:30
Okay, cinema go start by 8:30
Okay, cinema begins at 8:30
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000025
pcm
Dat one go dey okay
Dat one go dey okay
That’s will be fine
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000026
pcm
We fit drink someting for my house.
We fit drink someting for my house.
We can drink something at my place
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000027
pcm
We fit go your house after?
We fit go your house after?
Are we going to your place afterward?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000028
pcm
I get some wine and coffee
I get some wine and coffee
I have some wine and coffee
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000029
pcm
Which time your friend come?
Which time your friend come?
At what time did your friend arrived?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000030
pcm
She come wit her husband?
She come wit her husband?
Did she come with her husband?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000031
pcm
Her husband like to de work.
Her husband like to de work.
Her husband likes to work
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000032
pcm
He no like make him travel
He no like make him travel
He doesn’t like travelling
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000033
pcm
You go like follow us go cinema?
You go like follow us go cinema?
Would you like to go to the Cinema with us?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000034
pcm
You go like follow me and Patty go cinema on Saturday?
You go like follow me and Patty go cinema on Saturday?
Would you like to go to cinema with me and Patty on Saturday
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000035
pcm
Okay, make we drink something with Patty when she come.
Okay, make we drink something with Patty when she come.
Okay, then let’s have something to drink with Patty when she comes
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000036
pcm
No, I go like to work
No, I go like to work
No, I will like to work
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000037
pcm
How you dey
How you dey
Hi
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000038
pcm
I wan invite you go watch film
I wan invite you go watch film
I had like to invite you to see film
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000039
pcm
Abeg, I fit invite you go cinema?
Abeg, I fit invite you go cinema?
May I invite you to a cinema?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000040
pcm
You get time?
You get time?
Do you have time?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000041
pcm
Cinema go start by 9 o’clock
Cinema go start by 9 o’clock
The cinema begins at 9 o’clock
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000042
pcm
For your place
For your place
Okay, You may invite me
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000043
pcm
You bi beta person
You bi beta person
That’s nice of you
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000044
pcm
I dey go on Friday for 3 o’clock
I dey go on Friday for 3 o’clock
I am leaving on Friday at 3 o’clock
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000045
pcm
Yes, I dey go Naija next week Saturday
Yes, I dey go Naija next week Saturday
Yes, I am going to Nigeria next week Saturday
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000046
pcm
Maybe for Friday for 4pm
Maybe for Friday for 4pm
Maybe on Friday at 4pm
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000047
pcm
Na Saturday
Na Saturday
it's Saturday
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000048
pcm
I fit invite una both go cinema?
I fit invite una both go cinema?
Can I invite you both to the cinema?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000049
pcm
I wan invite una both for coffee
I wan invite una both for coffee
I want to invite both of you for a coffee
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000050
pcm
Yes, for restaurant
Yes, for restaurant
Yes, at the restaurant
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000051
pcm
You like milk for your coffee?
You like milk for your coffee?
Do you want milk in your coffee?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000052
pcm
How you dey Felicia
How you dey Felicia
Hi Felicia
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000053
pcm
Una go like kofi wey get milk?
Una go like kofi wey get milk?
Would you like coffee with milk?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000054
pcm
Or coffee wey no get milk?
Or coffee wey no get milk?
Or coffee without milk?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000055
pcm
And a cup of tea wey no gett milk
And a cup of tea wey no gett milk
And a cup of tea without milk
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000056
pcm
Na your cake be dis
Na your cake be dis
Here’s your cake
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000057
pcm
You wan milk too?
You wan milk too?
Do you want milk too?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000058
pcm
I dey take tea wey get milk
I dey take tea wey get milk
No, thanks
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000059
pcm
For holiday
For holiday
On holiday
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000060
pcm
Yes, I dey go holiday for December
Yes, I dey go holiday for December
You are going on holidays?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000061
pcm
You nko?
You nko?
How about you?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000062
pcm
Ok, you wan a cup of kofi wey get milk?
Ok, you wan a cup of kofi wey get milk?
Ok, would you like a cup of coffee with milk?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000063
pcm
wey get suga
wey get suga
With sugar
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000064
pcm
You fit like make you chop small fruit cake?
You fit like make you chop small fruit cake?
Would you like to have some fruit cake?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000065
pcm
Na your cake and tea be dis
Na your cake and tea be dis
Here’s your cake and your tea
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000066
pcm
I dey go holidays for Naija
I dey go holidays for Naija
I’m going on holidays to Nigeria
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000067
pcm
Dis month abi next month
Dis month abi next month
When are you going on holidays?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000068
pcm
I think say I dey go next month
I think say I dey go next month
I think I am going next month
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000069
pcm
Oh, next week
Oh, next week
Oh, next week
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000070
pcm
I dey go Naija”
I dey go Naija”
I’m going to Nigeria
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000071
pcm
Oh, you dey go only you?
Oh, you dey go only you?
Oh, are you going alone?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000072
pcm
I dey go wit my female friend
I dey go wit my female friend
I’m going with a female friend of mine
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000073
pcm
I dey go holiday with my Naija female friend
I dey go holiday with my Naija female friend
I am going on holiday with a female Nigerian friend of mine
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000074
pcm
I go stay one week for Naija
I go stay one week for Naija
I am staying one week in Nigeria
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000075
pcm
We go stay for Naija reach Sunday
We go stay for Naija reach Sunday
We are staying in Nigeria until Sunday
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000076
pcm
We dey leave tomorrow by 3:30pm
We dey leave tomorrow by 3:30pm
We are leaving tomorrow by 3:30pm
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000077
pcm
Good evening Monica
Good evening Monica
Goodevening Monica
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000078
pcm
Na good day today be o
Na good day today be o
What a good day
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000079
pcm
You get small time make we take kofi together?
You get small time make we take kofi together?
Do you have a little time for us to have coffee together?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000080
pcm
Two cups of kofi abeg
Two cups of kofi abeg
Two cups of coffee, Please
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000081
pcm
You dey take your kofi wit milk?
You dey take your kofi wit milk?
Do you take your coffee with milk?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000082
pcm
Here na your kofi wey get milk
Here na your kofi wey get milk
Here’s the coffee with milk
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000083
pcm
I need suga for my kofi
I need suga for my kofi
I need some sugar for my coffee
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000084
pcm
Eh ya, I wan dey go now now
Eh ya, I wan dey go now now
Unfortunately, I have to leave now
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000085
pcm
I hear say you dey go holidays
I hear say you dey go holidays
I heard that you are going on holidays
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000086
pcm
Yes, I dey go Kenya tomorrow
Yes, I dey go Kenya tomorrow
Yes, I’m leaving for Kenya tomorrow
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000087
pcm
I dey go with my Kenyan friend
I dey go with my Kenyan friend
I’m going with my Kenyan friend
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000088
pcm
“We dey go visit our friend wey dey live for Kenya
“We dey go visit our friend wey dey live for Kenya
We are visiting a friend who lives in Kenya
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000089
pcm
I go visit Yankari game reserve
I go visit Yankari game reserve
I will visit Yankari game reserve
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000090
pcm
Yes, I go visit places wey popular for Kenya
Yes, I go visit places wey popular for Kenya
Yes, I visit some popular places in Kenya
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000091
pcm
Plenty things dey to see for Kenya
Plenty things dey to see for Kenya
There’s a lot of things to see in Kenya
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000092
pcm
We fit drink tea before I go?
We fit drink tea before I go?
Can we have tea before I leave?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000093
pcm
Yes, for sure
Yes, for sure
Yes, of course
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000094
pcm
Yes, I dey go holiday for December
Yes, I dey go holiday for December
Yes, I am going on holiday in December
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000095
pcm
Ok, you like kofi wey get milk?
Ok, you like kofi wey get milk?
Ok, would you like a cup of coffee with milk?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000096
pcm
Wit suga
Wit suga
With sugar
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000097
pcm
You dey chop suya?
You dey chop suya?
Do you eat suya?
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000098
pcm
Yes, today for 10:40.
Yes, today for 10:40.
I heard that you are travelling to Kenya today
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000099
pcm
No, today, no be next month.
No, today, no be next month.
No, today not next month
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
PCM-000100
pcm
I dey go Kenya.
I dey go Kenya.
I’m going to Kenya
true
NKENNE lessons
null
2026-08-29
End of preview. Expand in Data Studio

African Language Parallel Corpus

Human-created, human-validated parallel sentence pairs for three African languages, released openly by Okwu. Version 1.0.

Dataset summary

A parallel corpus of everyday-register sentence pairs for Yorùbá, Swahili, and Nigerian Pidgin, each paired with English. The core is derived from NKENNE's own language-learning curriculum — content authored and reviewed by native-speaker educators — supplemented for Swahili with public-domain material. Every pair has been validated by a human reviewer checking that source and translation correspond in both directions.

Config Language pair Records (v1.0) Provenance
yor-eng Yorùbá → English 5,189 NKENNE lessons
swa-eng Swahili → English 13,686 NKENNE lessons (9,115) + VOA public domain (4,571)
pcm-eng Nigerian Pidgin → English 6,011 NKENNE lessons
Total 24,886

Final counts are frozen at release and match the release manifest and citation exactly.

Languages

Yorùbá (yor), Swahili (swa), Nigerian Pidgin (pcm), each paired with English (eng). All text is Unicode NFC-normalised. Yorùbá combines a dot-below with a tone mark on the same vowel; some combinations have no single precomposed codepoint, so consumers comparing strings should normalise to NFC.

Dataset structure

Each record:

Field Type Description
record_id string Stable identifier, persists across versions (e.g. YOR-000123)
source_lang string ISO 639-3 code of the source language (yor / swa / pcm)
source_text string Source-language sentence or phrase
source_text_normalized string NFC-normalised form used for comparison
english_translation string English translation
verified bool Human bidirectional validation (always true in a release)
source string Origin (NKENNE lessons, VOA)
source_url string Source URL where applicable (blank for original lesson content)
created_at date Record creation date

Metadata scope. The schema supports richer fields (dialect, domain, register, quality tier, provenance category, reviewer role, error tags, lifecycle status). These are schema-supported but not populated in v1.0 — the v1.0 records carry text, provenance, and a binary validation flag. Populating the richer fields is planned for subsequent versions.

Curation

Source. Core content is drawn from NKENNE's language-learning curriculum, authored and reviewed by native-speaker educators. Swahili is supplemented with Voice of America material (U.S. federal government, public domain), filtered to VOA-service content only — records carrying AP/Reuters/AFP wire attribution were removed, and every VOA record retains its source_url for audit. No third-party copyrighted text is included; Yorùbá and Pidgin are entirely owned lesson content.

Validation. Each pair was reviewed by a qualified human validator who confirmed that the source sentence and its English translation correspond in both directions. Records that failed validation are not included.

Every release additionally passes automated checks before publication: schema conformance, NFC consistency, and duplicate detection against the existing corpus. 137 submitted rows were excluded at ingest for v1.1 — sentences broken mid-way by an upstream splitting error, rows left untranslated, and duplicates.

Considerations for use

Register. Content is everyday/beginner register (lesson-derived): greetings, conversation, common vocabulary. It is well-suited to foundational MT and language-learning applications and is not a broad-domain or literary corpus.

Composition. Includes short phrases and single-word vocabulary entries alongside full sentences. Some source text carries minor transcription artifacts typical of curriculum content.

Translation depth (Nigerian Pidgin). Pidgin is English-lexified, so high word overlap with the source is expected. Even allowing for that, roughly 340 records added in v1.1 sit close to the English — carrying Pidgin function words and orthography over otherwise English phrasing. They are genuine renderings rather than untranslated text, but they are thin, and they cluster in one contributed batch.

Diacritics (Yorùbá). A small number of Yorùbá records omit the sub-dot characters , and entirely. These are distinct letters in Yorùbá orthography rather than optional accents, so their absence can be ambiguous. They are concentrated in a single contributed batch. Tone marks are not separately validated.

Register and metadata are documented rather than hidden — this is a clean, owned, validated seed corpus intended to grow through versioned releases, not a large web-scraped corpus.

Licensing

Data: CDLA-Permissive-2.0. Code and tooling (separate repository): Apache-2.0. Documentation: CC BY 4.0. Attribution required — see citation.

Citation

@dataset{okwu_african_parallel_corpus_2026,
  title  = {African Language Parallel Corpus},
  author = {{Okwu}},
  year   = {2026},
  version= {1.0.0},
  url    = {https://huggingface.co/datasets/Okwu/african-language-parallel-corpus},
  note   = {https://github.com/Okwu-AI/corpus}
}
Downloads last month
138