pidgin
stringlengths
0
3.52k
english
stringlengths
0
657
Di Nigerian comedian Ada Jesus wey her real name be Mmesoma Mercy Obi for interview wit BBC Igbo bin tok say she dey sick wit kidney problem.
The Nigerian comedian Ada Jesus, whose real name is Mmesoma Mercy Obi, said in an interview with BBC Igbo that she is sick with a kidney problem.
Wetin we call dis foto, As dem dey teach some villagers how to wash dia hands properly
What do we call this photo, as they are teaching some villagers how to wash their hands properly
1. Any how pesin no suppose be Nigeria president: Oga Olusegun Obasanjo say im don see di pipo wey wan be president and im observation be say all of dem get different character.
"In any case, a person should not just be Nigeria's president: Chief Olusegun Obasanjo says he has seen the people who want to be president and his observation is that all of them have different characters."
Di tennis star land for di Met Gala with her husband, Alexis Ohanian, and confirm say she dey pregnant wit her second child.
The tennis star arrived at the Met Gala with her husband, Alexis Ohanian, and confirmed that she is pregnant with her second child.
Central African Human Rights Defenders Network, REDHAC, di regret say anglophone crisis reach dis level with more than 1000 pipo weh government arrest
Central African Human Rights Defenders Network, REDHAC, regrets that the Anglophone crisis has reached this level with more than 1000 people arrested by the government.
Pscycho social support: Afta reports of bullying, Oga Taiwo say parents must give dia pikin pscycho social support.
Psychosocial support: After reports of bullying, Mr. Taiwo says parents must give their children psychosocial support.
E also get Doctorate in War Studies from King's College, University of London and na Fellow of di Centre for Peace and Conflict Studies, University of Ibadan.
He also has a Doctorate in War Studies from King's College, University of London and is a Fellow of the Centre for Peace and Conflict Studies, University of Ibadan.
Video caption: BBC Pidgin MinuteBBC Pidgin Minute
BBC Pidgin Minute
During dia meeting, Oga Zelensky tell di delegation say "an important result of your mission" go be to intercede to bring about di release political prisoners wey Russia dey hold.
During their meeting, Mr. Zelensky told the delegation that "an important result of your mission" will be to intervene to secure the release of political prisoners held by Russia.
Di minister also say make pipo shine dia eye, dey vigilant. "If you see something, say something" Na so oga Lai tok.
The minister also said that people should open their eyes and be vigilant. "If you see something, say something," that's what Mr. Lai said.
"For Kano, top opposition leaders don mobilize jaguda dem to cause kasala before, during and afta di elections. International level too join di eveil plan, dem don contract some armed men from Niger Republic to attack top goment officers including govnors across North-West between now and di elections." Na so oga Lai tok.
"In Kano, top opposition leaders have mobilized thugs to cause trouble before, during, and after the elections. Even at the international level, they have joined the evil plan by contracting armed men from Niger Republic to attack top government officers, including governors across the North-West before the elections." This is what Mr. Lai said.
Trump don sign order to suspend immigration green card - See who e go affect
Trump has signed an order to suspend immigration green card - Let's see who it will affect.
"Na somebody wey I don know all my life. E dey sad but na her time. We wish all di best to di new King, King Charles."
"It is someone I have known all my life. She is sad but it is her time. We wish all the best to the new King, King Charles."
Di warning na say make people take dis report with caution say make heart no too cut dem sotay dem go start to dey worry demself die ontop di matter sha because dem never stamp am 100% say true true dis kain food dem dey cause cancer.
The warning is that people should take this report with caution so that it does not trouble them to the point of worrying excessively about the matter because it has not been confirmed 100% true that this type of food causes cancer.
Why no census happen in 1941
Why did the census not take place in 1941?
For di Nigerian track and field athlete, dis na; "A dream made reality through God's grace and determination," she post on Wednesday.
For the Nigerian track and field athlete, this is; "A dream made reality through God's grace and determination," she posted on Wednesday.
Last week, Bushiri and im wife surrender demsef and appear for one Malawi court, but small time after, di court rule say di two of dem dey free to go. Since den, di two don remain for Malawi.
Last week, Bushiri and his wife surrendered themselves and appeared in a Malawian court, but shortly after, the court ruled that the two of them are free to go. Since then, the two have remained in Malawi.
Dem discuss how Kiddwaya dey always tok say im get team outside and pipo wey im trust.
They discussed how Kiddwaya always talks about having a team outside and people he trusts.
Adesua say everytime dis one happen, she dey go back to tok to God say "father lord, dem know say I dey serve you. So na you dem dey mock, not me"
Adesua said that every time this happens, she goes back to talk to God saying "Father Lord, they know that I serve you. So they are mocking you, not me."
For west Africa alone, e don pass wetin mouth fit talk and tori be say e go dey increase for di next fifty years.
For West Africa alone, it has exceeded what words can express and the story is that it will continue to increase in the next fifty years.
But government lawyers still never give Melaye im own copy of di charges because when dem show for im National Assembly office last week, dia plan to hand over di charges enter k-leg.
But government lawyers still did not give Melaye his own copy of the charges because when they showed up at his National Assembly office last week, their plan to hand over the charges hit a snag.
Di safety of journalist na "palava wey tori pipo dey face as dem dey do dia work."
The safety of journalists is a "problem that news people face as they do their work."
Presido Buhari order police special force to quick-quick go stop di kasala wey dey happun for Kaduna.
President Buhari has ordered the police special force to quickly go and stop the crisis happening in Kaduna.
Jovita Oraneli we be di chairman of Jovitex services say she go train her children for burial business and also encourage oda women to join di business.
Jovita Oraneli, the chairman of Jovitex services, said she will train her children in the burial business and also encourage other women to join the business.
Wia dis foto come from, BBNaija Twitter
Where did this photo come from, BBNaija Twitter
Di manner of di kidnap begin expose di frequent attacks wey di happun for di state as di bandits begin sack pipo from dia villages and taken over dia homeland.
The manner in which the kidnapping is happening is exposing the frequent attacks that are occurring in the state as the bandits are beginning to forcefully remove people from their villages and take over their homeland.
"Dem just dey feel uncomfortable around me." Na wetin she add put.
"They just feel uncomfortable around me." That's what she added.
President Muhammadu Buhari don comot inside press statement to tok ontop say court don free Senator Bukola Saraki, im tok say no mata di challenge wey di kontri judicial system dey face, di system dey work and make dem no allow anybody to chook hand to spoil am.
President Muhammadu Buhari has issued a press statement to address the court's decision to acquit Senator Bukola Saraki. He stated that regardless of the challenges faced by the country's judicial system, it is functioning properly and should not be tampered with.
Recruitment into di Nigeria Police Force as constables for di year 2020 don start.
Recruitment into the Nigeria Police Force as constables for the year 2020 has commenced.
She add say di kontri ‘’no dey safe yet’’ bicos more flood dey expected in coming weeks.
She added that the country is not safe yet because more floods are expected in the coming weeks.
Papa Liman also accuse di militants of red eye, say dem don already "make up dia mind to kill Hauwa and Saifura no mata di effort to save dem".
Papa Liman also accused the militants of being envious, saying they had already "made up their mind to kill Hauwa and Saifura regardless of the efforts to save them".
Dis go happun for di Inec offices wey dey local goment areas, di election official tok.
This will happen at the INEC offices located in the local government areas, the election official said.
“Given di fact say we get about 25 million users in Nigeria against di 8 million wey dey for Ghana.
"Considering the fact that we have about 25 million users in Nigeria compared to the 8 million in Ghana."
Farhad Moshiri bin dey shareholders meeting when im tell dem say di player bin get message as im mama dey do "pilgrimage for Africa" after im don ready to sign new deal for Everton.
Farhad Moshiri was at the shareholders meeting when he informed them that the player had received a message while his mother was on a pilgrimage in Africa, just after he was ready to sign a new deal for Everton.
Child protection system: Oga Taiwo say di first tin wey parents or guardian must do before dem even register dia pikin for any school na to ask if di school get written child protection system.
Child protection system: Mr. Taiwo says the first thing that parents or guardians must do before even registering their child in any school is to ask if the school has a written child protection system.
Dr Akorede confam to BBC say na true say two of di govnor assistants dey police hand, but im say na invite dem invite dem. Im also deny wen we ask am, say police no see any moto for goment house, as police bin tok for dia own statement.
Dr. Akorede confirmed to the BBC that it is true that two of the governor's assistants are in police custody, but he said they were invited. He also denied when asked, saying the police did not find any cars at the government house, as the police stated in their own statement.
Odumeje: Abia State governor suspend Chief of Staff for spraying money on Odumeje?
Odumeje: Did the Abia State governor suspend the Chief of Staff for spraying money on Odumeje?
Thousand Oaks Ca: Shooter don kill 12 pipo for university student night
Thousand Oaks, California: A shooter has killed 12 people at a university student night.
Oda PDP big pipo follow show for di rally like former President Goodluck Jonathan and im wife and oda guvnors like Sokoto State Govnor Aminu Tambuwal, di PDP Vice Presidential candidate Peter Obi and Atiku
Other prominent members of the PDP attended the rally, such as former President Goodluck Jonathan and his wife, as well as other governors like Sokoto State Governor Aminu Tambuwal, PDP Vice Presidential candidate Peter Obi, and Atiku.
President Tinubu appoint new service chiefs
President Tinubu has appointed new service chiefs.
Nigerians still dey confuse on di mata of Abdulrasheed Maina wey be like soap opera.
Nigerians are still confused about the issue of Abdulrasheed Maina, which is like a soap opera.
"Di one wey make eye water pass na say e no dey possible say states wey katakata dey happun go get pipo wey come out to vote than states wey dey peaceful.
The reason why tears flow is because it is not possible for states experiencing unrest to have more voter turnout than peaceful states.
NYSC certificate: Wetin you suppose do if you no wan serve
NYSC certificate: What should you do if you do not want to serve?
To know pesin genotype before choosing a life partner dey important because gene compatibility issues fit dey wen time reach to born pikin.
It is important to know a person's genotype before choosing a life partner because there may be gene compatibility issues when it comes time to have children.
Also education facilities like schools den stuff go remain closed as he announce on March 23, 2020.
Also, educational facilities such as schools and other related institutions will remain closed as announced on March 23, 2020.
All staff wey dey work dia need to have something like ID card wey get biometric information on top, and all visitors need to sign to enta, Khalid tok.
All staff working there need to have an ID card with biometric information, and all visitors must sign in to enter, Khalid said.
"Accordingly, e don recommend to di Vice-Chancellor, who exercise di power wey im get, direct say make dem expel you Salaudeen Waliu Aanuoluwa from the University.
Accordingly, it has been recommended to the Vice-Chancellor, who exercises the power he possesses, to directly instruct that you, Salaudeen Waliu Aanuoluwa, be expelled from the University.
Berlusconi na Italy Prime Minister four times and each time wey e be like say im political career don finish, im go bounce back.
Berlusconi has been the Prime Minister of Italy four times, and each time it seemed like his political career was over, he bounced back.
So to insult Nigeria President na crime?
Is it a crime to insult the President of Nigeria?
We wish to categorically say Dr. Jonathan no dey aware of dis bid and e no authorize am. We wan state say if di former President wan to contest an election, e go make im intentions clear to di public and no go enta through di back door." Di statement tok.
We wish to categorically state that Dr. Jonathan is not aware of this bid and he did not authorize it. We want to state that if the former President wants to contest an election, he will make his intentions clear to the public and not go through the back door." The statement said.
Di social media giant wan to start to dey test e own crypto-currency, wey dem don already dey call GlobalCoin, by di end of dis year.
The social media giant wants to start testing its own cryptocurrency, which they have already named GlobalCoin, by the end of this year.
Two women allegedly suffer sexual assault for queue to attend di Queen lying-in-state, one court don hear di mata.
Two women reportedly suffered sexual assault while queuing to attend the lying-in-state of the Queen, and one court has heard the case.
Canada go also re-introduce pre-arrival tests for all new incoming travellers.
Canada will also re-introduce pre-arrival tests for all new incoming travelers.
Fatima tok say she no dey think of return at di moment despite say na just one year remain for her studies.
Fatima said she is not thinking of returning at the moment despite having just one year left in her studies.
Former presidents like Alhaji Shehu Shagari, Gen. Sani Abacha and even fresh one like Dr. Goodluck Jonathan don chop dis Obasanjo koboko and if dem fit talk now, dem go tell you say dem no enjoy am.
Former presidents like Alhaji Shehu Shagari, Gen. Sani Abacha, and even a fresh one like Dr. Goodluck Jonathan have all experienced the disciplinary actions of Chief Obasanjo, and if they were able to speak now, they would tell you that they did not enjoy it.
Some kontris bin reject di military invasion before e even begin.
Some countries had rejected the military invasion before it even began.
Messi wey be di highest goal scorer dis season for La liga with 21 goals, luck no shine against Sevilla.
Messi, who is the highest goal scorer this season in La Liga with 21 goals, was unlucky against Sevilla.
According to di Chinese ambassador, Zhou Pingjijan wey tok to tori pipo on Monday February 3, 2020 about dia efforts to stop di virus, 60 Nigerians dey Wuhan wia di Coronavirus bin start from.
According to the Chinese ambassador, Zhou Pingjijan, who spoke to journalists on Monday, February 3, 2020 about their efforts to stop the virus, there were 60 Nigerians in Wuhan where the Coronavirus originated from.
Wetin we call dis foto, Afrobeats star Wizkid collect di Best International Act for Mobo 20217
What do we call this photo, Afrobeats star Wizkid won the Best International Act at the Mobo Awards 20217
Black Friday: Top 3 things girls fit go buy
Black Friday: Top 3 things girls might buy.
Why dis men salon dey burst babes head
Why is this men's salon impressing ladies so much?
Wetin we call dis foto, Socially distanced prayers ahead of dis year Ramadan for Indonesian mosque
What do we call this photo, Socially distanced prayers ahead of this year's Ramadan for an Indonesian mosque
E tok say e hope im dialogue with di Russian president go dey enough to prevent military conflict, and dat e believe Oga Putin go dey open to discussing wider issues.
He said he hopes his dialogue with the Russian president will be enough to prevent military conflict, and that he believes President Putin will be open to discussing wider issues.
Omicron: How worried should we be?
Omicron: How worried should we be?
Uwavera bin dey on oxygen for three days but she no make am out of di hospital.
Uwavera was on oxygen for three days but she did not make it out of the hospital.
Dis one na after people kill two paramilitary police officers (gendarme) for dis Bamenda region, wey dey di English-speaking part of di country.
This is after people killed two paramilitary police officers (gendarme) in the Bamenda region, which is in the English-speaking part of the country.
Di show dey use audio and visual devices to monitor di housemates 24-hours as dem dey compete for different tasks, nominations to survive elimination to stay for di house.
The show uses audio and visual devices to monitor the housemates 24 hours as they compete in different tasks, nominations to survive elimination and stay in the house.
Di revelations wey dey inside ‘Harry & Meghan’ Netflix documentary
The revelations in the 'Harry & Meghan' Netflix documentary
Di daughter of di Nigerian immigrants go serve as Covid-19 Policy Advisor to oga Biden.
The daughter of the Nigerian immigrants will serve as a Covid-19 Policy Advisor to Mr. Biden.
"Four years of crisis for Anglophone regions four goals".
"Four years of crisis in Anglophone regions, four goals."
Professor Eleka tell BBC say whether di card reader allow am to vote or not, e go win di election.
Professor Eleka told the BBC that whether the card reader allowed him to vote or not, he would win the election.
Chelsea and English Premier League newest star Joao Felix play im first match for England on Thursday as im team visit Fulham.
Chelsea and English Premier League's newest star Joao Felix played his first match in England on Thursday as his team visited Fulham.
Di latest report wey show Human Development Index (HDI) for 189 kontris all ova di world put di number of years pesin fit live life inside Nigeria for 53.9 years, Cameroon 58.6 years and Ghana 63 years.
The latest report showing the Human Development Index (HDI) for 189 countries around the world indicates that the average life expectancy in Nigeria is 53.9 years, in Cameroon 58.6 years, and in Ghana 63 years.
To slap chief dey mean sey you piss on en office, e be taboo matter for Ghana which require sey dem for go war - wey dis matter fit spread to other communities.
Slapping a chief implies disrespecting his authority, which is a taboo in Ghana that could lead to conflict and potentially spread to other communities.
So who be dis Junior Lokosa sef?
Who is this Junior Lokosa anyway?
'Some people don blind, some dey impotent' - Ebola Survivor
"Some people have gone blind, some are impotent" - Ebola Survivor
But sabi pipo say di timing dey bad sake of di high cost-of-living.
But knowledgeable people say the timing is bad because of the high cost of living.
Pipo wey dey hospital go suffer wella on top dis strike as e go affect doctors wey go also join for di strike.
People in the hospital will suffer greatly due to this strike as it will also affect the doctors who will join the strike.
Wetin we call dis foto, Shekau use propaganda videos to promote im violent ideology
What do we call this photo, Shekau uses propaganda videos to promote his violent ideology
Dominion Okoro, a young Nigerian woman go die by hanging, one high court don decide.
Dominion Okoro, a young Nigerian woman will die by hanging, a high court has decided.
Blessing Itoro na mama of one 10 year old pikin wey 29 year old Iniobong Essien rape for dia house for Ubama-Asa for Oyigbo local goment for Rivers State.
Blessing Itoro is the mother of a 10-year-old child who was raped by 29-year-old Iniobong Essien in their home in Ubama-Asa, Oyigbo local government area of Rivers State.
R Kelly neva chook mouth for di mata.
R Kelly never commented on the matter.
Di Tribunal also direct say make dem give di certificate of return to Mr Oyetola.
The Tribunal also directed that the certificate of return be given to Mr. Oyetola.
October 20 2022 mark two years since di Lekki tollgate incident and Nigerians for social media don begin dey trend #EndSARSMemorial2 to mark wetin happun for di tollgate and to remember pipo wey allegedly die during di protest.
October 20, 2022 marks two years since the Lekki tollgate incident, and Nigerians on social media have started trending #EndSARSMemorial2 to commemorate what happened at the tollgate and to remember people who allegedly died during the protest.
“She be my strength, not just a wife, not just a mother, she be my sister, my best friend, my mother,” Owie tok.
"She is my strength, not just a wife, not just a mother, she is my sister, my best friend, my mother," Owie said.
Wetin we call dis foto, Di Tinubus
What do we call this photo, The Tinubus
Muhammadu Buhari give dis order wen e condemn di repeated bandits killings for Zamfa and Kaduna states, northern Nigeria.
Muhammadu Buhari issued this order when he condemned the repeated bandit killings in Zamfara and Kaduna states, northern Nigeria.
For many states across northern Nigeria, na sallah tradition for chiefs and well wishers to ride horse go greet di Emir.
In many states across northern Nigeria, it is a tradition during the Sallah celebration for chiefs and well-wishers to ride horses to greet the Emir.
Di highest Igbo socio-cultural group wey dey represent all Igbo communities within and outside Nigeria say:
The highest Igbo socio-cultural group that represents all Igbo communities within and outside Nigeria says:
Wen dem born intersex pipo, dem bin dey get both man and woman private part.
When intersex people are born, they usually have both male and female genitalia.
As you know, Niger don discover oil, we no want dem to go trhough Benin Republic, we want dem to come through Nigeria. If di rails, roads dey work, Nigerians go dey very busy and leave you alone."
As you know, Nigeria has discovered oil, we do not want them to go through Benin Republic, we want them to come through Nigeria. If the rails and roads are functional, Nigerians will be very busy and leave you alone.
Wetin we call dis foto, Maria Sani no dey interested for di coming elections afta di attack on her village
What do we call this photo, Maria Sani is not interested in the upcoming elections after the attack on her village.
"And as much as I and my family miss him, I know im go want us to enjoy Christmas," di Queen tok, remembering im "capacity to squeeze fun out of any situation".
"And as much as I and my family miss him, I know he would want us to enjoy Christmas," the Queen said, remembering his "capacity to squeeze fun out of any situation."
For kontri wey be like e ey always look for messiah to solve im plenty problems, young supporters wey sabi social media-savvy don elevate Obi to saint and dem dey back Labour Party wey nobody bin sabi before against two old-time political heavyweights.
In a country that always looks for a messiah to solve its numerous problems, young supporters who are social media-savvy have elevated Obi to a saint and are backing the Labour Party, which was previously unknown, against two old-time political heavyweights.
Im tell tori pipo say plenti of wetin tori dey tok about di girl no dey true.
I told people that many of the things being said about the girl are not true.
Smaller clinics also dey affected by staff migration because even if one nurse comot from one small health centre e fit get big knock-on effect.
Smaller clinics are also affected by staff migration because even if one nurse leaves a small health center, it can have a significant knock-on effect.
Wia dis foto come from, File foto
Where did this photo come from, File photo
For di affidavit, oga Omworo say on di 13 October 2014, e begin notice craw-craw (rashes) for im private part and serious pain anytime e piss.
For the affidavit, Mr. Omworo stated that on the 13th of October 2014, he began to notice rashes on his private parts and experienced severe pain whenever he urinated.
Glee star, Naya Rivera dey presumed dead
Glee star, Naya Rivera is presumed dead.
Rabiu Kwankwaso, of the New Nigeria Peoples Party (NNPP) na also anoda dark horse.
Rabiu Kwankwaso, of the New Nigeria Peoples Party (NNPP), is also another dark horse.