|
sentence: House mate wey still dey up for possible eviction na Tacha , Mike , Elozonam and Ike . |
|
sentence: She be di first female rapper to carri di award . |
|
sentence: 'Balance' Boogey - 'Implode' Paybac - 'Implode' Ghost - 'Crown' Tec - 'Crown' AQ - 'Crown' Best Street - Hope Artiste Erigga - 'Motivation' ChinkoEkun - 'Able God' Zlatan - 'Leg Work' Barry Jhay - 'Aiye' Lyta - 'Time' Best 'Alternative' Song 'Cash' - Lady Donli 'Mr Rebel' - Tems 'Finding Efe' - Johnny Drille 'Heya' - Brymo 'Ire' - Adekunle Gold Album of di Year 路 'About 30' - Adekunle Gold 路 'Outside' - Burna Boy 路 Jhay <person> Donli <person> Drille <person> Gold <person> Gold <person> Boy <person> |
|
sentence: For her post , Tacha thank her fans wey stand by her during her stay for Big Brother House becos even as she no dey perfect e no stop dem from voting for her . |
|
sentence: Di reality TV show contestant chop kwanta on Friday wit her fellow housemate Mercy . Friday <location> |
|
sentence: """" Di younger generation dey a bit different from wen we bin dey grow up . """" |
|
sentence: Chance di Rapper and French Montana na some of di pipo wey don headline di show before and Mr Eazi na anoda Nigerian wey don perform for dia . di <person> Rapper <person> Montana <person> Eazi <person> |
|
sentence: Na now e even start dis kain work . """" |
|
sentence: Di rapper no gree go into more detail about wetin im beliefs mean , but many fans go social media to criticise di rapper . |
|
sentence: The Michael Jackson Video Vanguard Award na for musicians wey don do well for music and feem and di award na gold instead of di normal silver one wey oda winners of di night dey carri . Jackson <person> night <location> |
|
sentence: DJ Target wey dey work with 1Xtra tok say , """" Dis 1Xtra live na way for us to cool bodi and show di artist wey we dey gbadun , love and support . """" Target <person> |
|
sentence: Di song don dey certified Gold for di United Kingdom as e don sell over 400 , 000 copies for di kontri . United <organization> Kingdom <location> |
|
sentence: Brother of Kannywood director Sanusi Abubakar Oscar wey court release on bail on Monday for Kano , Nigeria , Nura Abubakar don tell BBC Pidgin say im broda go continue to use im artistic talent fight for justice and no go ever give up . Kannywood <person> Abubakar <person> Oscar <person> Monday <location> Kano <organization> Nigeria <organization> Abubakar <person> BBC <person> Pidgin <organization> |
|
sentence: """" Just di interaction or di combination of someone from dat period [ di 1950s ] wit musicians from di 90s . 1950s <location> 90s <location> |
|
sentence: After , we go collate am according to how dem fit for di different categories based on di criteria for nomination . |
|
sentence: For August , UK Metropolitan Police confam give BBC Pidgin say dem dey investigate her as dem no give am permission before she go appear for di BBNaija show . August <location> UK <person> Metropolitan <organization> Police <organization> BBC <person> Pidgin <organization> |
|
sentence: Yemi Alade latest album , Woman of Steel , na her fourth and she feature ogbonge musicians like Funke Akindele , Duncan Mighty and Grammy winner , Angelique Kidjo . Alade <person> Akindele <person> Mighty <person> Kidjo <person> |
|
sentence: All in all GOT manage to win Best Drama four times with 59 technical and dramatic Emmy wins over di years . |
|
sentence: Dat tin bin tension boys for street sha . |
|
sentence: Despite say di iazz scene now dey different and dey exist side by side with more popular types of music , Tejuoso believes say room dey for Jazz to do well for dis market . |
|
sentence: Dat na di kwesion some fans of Nigerian afrobeats musician , Wizkid , dey debate for Twitter afta di star show face for di social media site . Twitter <person> |
|
sentence: But her HOH win make plenty pipo tok well - well . |
|
sentence: Di rapper go pay """" damages to di victim of di assault wey be 19 - year - old refugee as dem go against im integrity and also for di pain and suffering , """" na so di court tok . 19 <location> |
|
sentence: April , May , June , July |
|
sentence: But di court say di three men bin """" no dey for situation wia dem dey entitled to self - defence """" and write for dia verdict say dem """" hit and kick di victim as im lie for ground . """" |
|
sentence: - Odunsi ( The Engine ) 路 'Outside' - Burna Boy 路 'No Bad Songz' - Kizz Daniel 路 'Mayor of Lagos' - Mayorkun 路 'About 30' - Adekunle Gold Best Music Video 'Dangote' ( BurnaBoy ) - Clarence Peters 'Available' ( Patoranking ) - Clarence Peters 'Ire' ( Adekunle Gold ) - Aje Films 'Talk' ( Falz ) - Prodigeezy 'Jaiye' ( Ladipoe ) - 88 Factor Best R & B Single 'Tipsy' - Odunsi ft . RAYE 'Serenade' - Funbi 'UyoMeyo' - Teni Boy <person> Daniel <person> Lagos' <organization> Gold <person> Peters <person> Peters <person> Gold <person> |
|
sentence: As e be so Mike , Mercy , Seyi , Frodd and Omashola na dem be di five finalists for di 2019 edition of Big Brother Naija 'pepperdem' season . 2019 <location> |
|
sentence: Di Ivorian musician , DJ Arafat don die for road accident for Abidjan , capital city of Ivory Coast . Arafat <person> Abidjan <organization> Ivory <organization> Coast <location> |
|
sentence: Davido and Chioma never comot from pipo mouth since dem begin dey date . |
|
sentence: Many Kannywood pipo condemn wetin happun to Oscar , after Kano Censors Board send make dem arrest di popular northern movie industry director , few weeks ago . Kannywood <person> Kano <person> Censors <organization> Board <organization> few <location> |
|
sentence: Di single also go platinum and sell over one million copies . |
|
sentence: Forbes put am for dia Forbes 30 under 30 list . Forbes <person> Forbes <person> |
|
|