sentence: E say , """" first of all , we go call for entries wey mean say artistes and record label owners go submit entries . sentence: 1Xtra Live na show wey come from di first black pipo radio station wey BBC get , 1Xtra and dem dey to promote music wey street like . BBC sentence: Finally di fourth season of di Big Brother Naija reality TV show wey bin start on di 30 June 2019 go end today afta three months wey about 26 housemates stay di big brother house . 30 today three sentence: Dem also like di how im mix di South African tori wit im designs . sentence: E also add say """" Juju J don come back """" . J sentence: Davido brother Adewale Adeleke also enta Instagram to chook mouth for di mata . Adeleke sentence: Different celebrities like Justin Timberlake , Lil Kim , Pharrell and Timbaland pay tribute to di singer on how she don contribute to music and how her videos dey iconic . Timberlake Kim sentence: Social media bin start to dey show videos wey pipo bin open coffin dey comot im cloth to make sure say na oga Arafat dem bury . sentence: Di organizers of di reality show put for dia twitter handle say today finale event go full with plenti stars wey go climb di stage like Tiwa Savage , Patoranking and MI Abaga . twitter today Savage Abaga sentence: Cindy tok Ike wey be close friend to Mercy and Mike wen im bin dey di house tok say ; """" I think say na either Mike or Mercy go win . """" sentence: Davido and Chioma never comot from pipo mouth since dem begin dey date . sentence: She be di 16th housemate to leave di Big Brother show since dis season edition start for July . July sentence: Two members of ASAP Rocky crew , Bladimir Corniel and David Rispers , also dey guilty as dem too follow fight according to di court . Rocky Corniel Rispers sentence: Di song don dey certified Gold for di United Kingdom as e don sell over 400 , 000 copies for di kontri . United Kingdom sentence: So you get show and den you sell di records and den you spread di word . """" sentence: Di Jazzhole don welcome many performers wey include Asa , Brymo and most recently Nneka . Di Jazzhole sentence: """" We don get beautiful run wit HBO for more dan a decade and we dey grateful to evribodi dia as dem bin make us feel at home , """" Benioff and Weiss add . HBO sentence: Biggie come ask Omashola and Diane to write dia names on di gold coins wey dem get come put am inside black bag for Frodd to pick at random . sentence: Rema don land for we eardrums wit four new songs for EP wey im name """" Bad Commando """" barely one year wey e blow . one sentence: The Michael Jackson Video Vanguard Award na for musicians wey don do well for music and feem and di award na gold instead of di normal silver one wey oda winners of di night dey carri . Jackson night sentence: Khafi win afta she complete di two round puzzle blocks Task wey Big Brother give di housemates , with di victory she get immunity privilege for di week , togeda wit 250 Bet9ja coins , and bonus coins for her team . sentence: Di Headies na one of Nigeria most popular awards on top say im get both voting and non - voting categories . Nigeria sentence: She say she """" sincerely apologise for every action wey she take wey lead to dis point and she take full responsibility for it all . sentence: All in all GOT manage to win Best Drama four times with 59 technical and dramatic Emmy wins over di years . sentence: Drogba ( Joanna ) ( IVORY COAST ) · Sauti Sol - Melanin ( KENYA ) · King Promise - CCTV ( GHANA ) · DJ Maphoriza - iWalk Ye Phara ( SOUTH AFRICA ) Headies' Viewer's Choice · Mr Eazi · Burna Boy · Teni · Fireboy DML · Rema · Joe Boy · Wizkid · Davido Best Performer · Falz · Tiwa Savage · Brymo · Yemi Alade · Adekunle Gold Rookie of di Year · Crayon · Buju · Barry Jhay · Oxlade IVORY COAST Sol KENYA Promise GHANA Maphoriza SOUTH AFRICA Eazi Boy DML Boy Savage Alade Gold Jhay sentence: Tejuoso say di live events start as way to sell di music . sentence: Even though dem born am for England , her family move to Rotterdam wey dey Netherlands when she dey 4 years old and because of dat she fit speak Dutch . England Rotterdam Netherlands 4 sentence: Grammy winning rapper , Missy Elliott , don receive di Video Vanguard Award for di MTV Video Music Awards wey happun for America . Elliott America sentence: But di court say di three men bin """" no dey for situation wia dem dey entitled to self - defence """" and write for dia verdict say dem """" hit and kick di victim as im lie for ground . """" sentence: 1st of March or 24th August ? 1st 24th sentence: Her eviction go now allow her face di investigate from di UK Metropolitan Police . UK Metropolitan Police sentence: Artists and ogbonge pipo like Malian singer Salif Keita , Black Panther actors Lupita Nyong'o and Danai Gurira and King Mohammed VI of Morocco don visit di store . Keita Nyong'o Gurira VI Morocco